Victony
Soweto (Remix)
[Verse 1: Victony]
Call all your brokoto
No go dey slogodo oh
Body dey draw me like ogbono oh
Body dey rise my tonono oh
I say call all your brokoto no go dey slogodo oh
Girlie dey burst my bololo oh
Girl make I salute your commodore oh

[Chorus: Victony]
Girl if you balanciego
I give you paper
Oh no go do me Diego, my Maradona
Girl if I lap your soweto, na Maphorisa
Girlie your back e be tornado
And I go follow your craze go
Craze go

[Verse 2: Victony]
Tunde don dey Craze oh
Ehhh for your waist oh
And I go pay for your lace oh
I go dey for your ways oh
Tunde don dey Craze oh
Ehhh for your waist oh
And I go pay for your lace oh
[Verse 3: Omah Lay]
Whine your waist o Tomiwa
Igbo shawty Chidera
Aboki babe Mutumina
If she get yansh, I go carry am
Let me check your area, wetin dеy your cylinder?
20KG each one, whеn I fill the gas I go carry am
'Cause something must to kill a man, a man must die
People wey kill Jesus Christ, na Common Soldiers
Your Aba, Onitsha and Iweka, I wan go there
'Cause whenever I look in your eyes, nothing I see inside than your yansh o
My village people hating, hating your waist, they can't tolerate it
My girlie no dey mercy mercy for wetin
Your type no plenty

[Outro: Victony]
Girl if you balance