Victony
Belle Full
[Verse 1: Victony]
I go like, I go like, I go like
I go like to be your number 9
Say na only your post I go shootin’ my shot
Even De Gea no fit save am
We go chook leg for one trouser
See my own sef na oversize
Okirika bum shot wey you over price
Na hin carry the ikebe wey dey energize me

[Pre-Chorus]
Only your love wey go belleful me
Only you tanana my telephone
Girly, I sure no be inimanimo
Say na only your love wey go bellеful me
Only your love wey go bеlleful me
Only you tanana my telephone
Girly, I sure no be inimanimo
Say na only your love wey go belleful me

[Chorus]
Shawty oh, shawty oh, oh-oh
Call everybody oh, daddy oh mummy oh, oh-oh
Make e dey know one thing oh
Say, one thing don lead to something
And na something wey cause nwantinti loving
[Bridge]
(Ouuuuu nwere ouu)
Wey ouh, wey o, wey o, wey o
Girly o, girly o
Wey ouh, wey o, wey o, wey o
Girly o, girly o
Nwere ouu Wey ouh, wey o, wey o, wey o
Girly o, girly o
Wey ouh, wey o, wey o, wey o
Girly o, girly o..

[Verses 2: Crayon]
You go know when you meet somebody
You can’t be without her body company
Uh, I wanna please you
I no dey tease you, oh my, oh my
The number one, girl, your position valid
You know the matter and your body conquer me
Who go wan dey reason, say make I leave you, my oh my?

[Pre-Chorus]
Only your love wey go belleful me
Only you tanana my telephone
Girly, I sure no be innie manie mo
Say na only your love wey go belleful me
Only your love wey go belleful me
Only you tanana my telephone
Girly, I sure no be innie manie mo
Say na only your love wey go belleful me
[Chorus]
Shawty oh, shawty oh, oh-oh
Call everybody oh, daddy oh, mummy oh, oh-oh
Make e dey know one thing oh
Say, one thing don lead to something
And na something wey cause nwantinti loving

[Post-Chorus]
(Ouuuuu nwere ouu)
Wey ouh, wey o, wey o, wey o
Girly o, girly o
Wey ouh, wey o, wey o, wey o
Girly o, girly o
Nwere ouu Wey ouh, wey o, wey o, wey o
Girly o, girly o
Wey ouh, wey o, wey o, wey o
Girly o, girly o