[Intro: Runtown]
Runtown in the house
And Phyno (And Phyno)
[Verse 1: Runtown]
From uptown to downtown, Runtown
Be the number one on the countdown
Me, I got fans from 'gidi to Baghdad
See the girls dey say I be confam
Shey, shey you understand
Anywhere I go, them dey feel my importance
Anything you want, I got in abundance
I, I got in abundance
[Pre-Chorus: Runtown]
(Once upon a time)
From gutter I came, I saw I come down
(Once upon a time)
Them be no know me before, but now they know Runtown
That pikin wey dey downgrade oh
[?]
Say me I no go shine, they say me I no go shine
Look at me now
[Chorus: Runtown]
All eyes on me now
All, all, all eyes on me now
Say the boy so fresh and clean now
Me I like the kind life I dey live now, yeah
All eyes on me now (Yeah, yeah, yeah)
All, all, all eyes on me now
Say-say-say the boy so fresh and clean now
Me I like the kind life I dey live now
[Verse 2: Runtown]
From A.M. to P.M
Anywhere I go, I dey kill them (oh no)
E dey my system
M-m-m-money talking, so listen
Ah, small boys get turned to lit
All I do is win
Say you can't stop me, I'm going in
I'm going in
With my brother from another mother
You know, Penthauze we taking over the globe
As I dey give God the glory
Me I dey tell them my story
[Pre-Chorus: Runtown]
(Once upon a time)
From gutter I came, I saw I come down
(Once upon a time)
Them be no know me before, but now they know Runtown (Oh no)
That pikin wey dey downgrade oh
[?]
Say me I no go shine, they say me I no go shine
Look at me now
[Chorus: Runtown, Phyno]
All eyes on me now
All, all, all eyes on me now
Say the boy so fresh and clean now
Me I like the kind life I dey live now, yeah
All eyes on me now (Yeah, yeah, yeah)
Hey
All, all, all eyes on me now
Ha
Say-say-say the boy so fresh and clean now
Ha, yeah
Me I like the kind life I dey live now
Uhn, uhn, see
[Verse 3: Phyno]
It's funny how we changed the pics of fold memories
Right now, we burn haters like calories
First turn to friends and follow we
I'm tryna make history to try to make me history
Ever, flow so clever
You can't roll me, my head did a brother
I used to be the man wey they block all them ways
Now I'm here, say hello to the man of the year
Yeah, heh, and my story don change
I don rearrange, I'm on a new stage
I'm fresh out the gutter, watch me cleat am
Feeling like a [?], star with no guitar
Hey!
Like play, like play
Anywhere wey we go, we be holding it down
And take the city, shutting it down
And those, wey dey even when we pass, we be making them frown
I'm on my next level, I transformed
I went from drizzling to a great storm
Now look up in the sky, I'm all you see
F-f-feeling like Pac, all eyes on me
[Chorus: Runtown]
All eyes on me now
All, all, all eyes on me now
Say the boy so fresh and clean now
Me I like the kind life I dey live now, yeah
All eyes on me now (Yeah, yeah, yeah)
All, all, all eyes on me now
Say-say-say the boy so fresh and clean now
Me I like the kind life I dey live now
[Outro: Runtown]
Ah, yeah-yeah-yeah
Ayayaya