Libianca
Thank You
[Intro]
Thank you, thank you
What would I do without you?
Thank you, thank you
Where would I be without you

[Verse 1]
Mama o-o
How you dey do?
Mama o-o-o
I love you
Mama wey carry me for nine months
Papa wey handle me I dey strong
Mai scatter di matter, she know say me I better
I no be wan stress her but
She be my mother o
She be my mother
Papa scatter my head o, no know sey I di stress o
I no be wan teyi but, na ma papa o
Na ma papa
Sister oh, how you dey do?
Brother oh, o-o-o
I love you
Wuna don hold me for ground o
When I di cry o
You tell me say na life o
Make I no cry o mm
If no for wuna I for get bad hand
I say if not for wuna my craze for bad o
[Chorus]
So thank you, thank you
What would I do without you?
Thank you, thank you
Where would I be without you

[Post-Chorus]
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime
Hmm mmm

[Verse 2]
Because of you I control my emotions
Because of you I never lose focus
Because of you my light will keep on shining
It's all for you this thing that I'm doing
Because of you I control my emotions
Because of you I never lose focus
Because of you my light will keep on shining
It's all for you this thing that I'm doing

[Chorus]
So thank you, thank you
What would I do without you?
Thank you, thank you
Where would I be without you
[Post-Chorus]
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime

[Refrain]
Hold my hand, don't let go
Stay with me 'cause you never know
Tell me something, something sweet
So my life will not be bleak o
Hold my hand, don't let go
Stay with me 'cause you never know
Tell me something, something sweet
So my life will not be bleak oh

[Outro]
Thank you, thank you ayy
What would I do without you?
Thank you, thank you
Where would I be without you