Simi
Hey ma
Intro:-
Rapper wey Dey sing song
Dremo Drizzy ya ya
Simi ohh yea

Hook:-
Hey mama x2
Girl tonight I wanna see you acting right
Baby boo no drama

Hey mama x2
Girl anything you request na yes yes like sey i be agama

Verse 1:-
Make we discuss you de make my head bust
I go few questions and it’s all about us
What’s my position in your life Shey I Be first ?
Shey you go be my conductor when I be boss

Shey you go smile for me my joro
Shey you go tidy me up when I dey yarn dust
She you go still address me when I dey wear cloth
Girl I’m sorry I’m asking you jamb questions

Hook:-
Chorus :-
So make I roll that cam for u
As you dey roll that thing

Pop a bottle of wine for u
As you dey wine that thing

So make I roll that cam for you
As you dey roll that thing

The way you go low
Girl you make me high
You making me high

Verse 2:-
(Simi)
I see you want me now
I see the way that you hang around
You can have me baby if you hold me down
Will you hold me down

You can call me baby now
Be my Clyde I go be your Bonnie now
Shey you don get me baby don’t mess around
Or ama haunt you down
Baby when I whine know I whine for you
I wan spend all my time with you
Maybe one day I go die for you
Me I no dey lie for you

Hey ,you know im gonna fight for you
And even if den beat me boy I go cry for you
I go cross that line for you
Wetin you want I go find for you

Chorus

Don’t tell me lies
Shey you go spend time with me if I go Bankrupt
The Apple of my eyes
Shey you go send me if i no get Airdrop
Me and you tonight
Make we take trip ,uber go drop us for airport
For my bad habits i go drop all
Stop drink stop pot
If my dealer rings I go drop call
Mama x 3
I wanna take you to my mama
Wan make you be my baby mama
Because you dey blow my mind
Outro
Hey mama x2
Love don’t care