SKIDADULE BiGkaY ft Rybeena

Pre intro D-C Yege Yege Yege
Yege yege yeg e

Intro:
Me I nor gat you
If you fall they go catch you
If you fall they go catch you
Me I no gat you
If you fall they go catch you
If you fall they go catch you

Verse 1
Me I nor skidadule,if dey come they get handled
Kema je ke ma gbandun,lyric I gass do
If my men if them dey catch you
They go touch and handle
Me I nor gat you,if you fall dey go catch you
If you fall they go catch you
Me I nor gat you, if you fall dey go catch you
If you fall dey go catch you

Touch anything
Me I be Jah boy I fuck anything
If you dey naija they watch everything
People dey vex they dey take anything
I dey roll around like a ceiling fan
Tan lon je mrs celifa
Me I dey with my killing clan
Roast ur soul inner heater pan

Chorus:
After party we enter,No pay mind for recenters
No way I go present am,go with family wey mental
Gangsta party a member,roll with army with temper
Smoke with me get dismembered,you no go see December

Verse Rybeena

After party my dealer
Make we share those babes to my n***a
We no like those once wey dey act like say them holy
Take 10 shot of tequila
We no get home training for this yard
Boobi Kia make you no waste time o baby
Skidadle skidadle
Belle(belaire) meji nima mu
All my guys dey para mood
Olomi o tile gara ju