Burna Boy
My baby
[Intro: Burna Boy]
Oh, yeah-yeah
Oh, yeah

[Chorus: Burna Boy & R2Bees]
My baby
I'd like make you my baby
Fa w'adwen ma me ɛ, my baby
My baby, my baby, my baby
My baby
I would like make you my baby
Fa w'adwen ma me ɛ, my baby
My baby, my baby, yeah-yeah

[Verse: Burna Boy & R2Bees]
E be you I dey pursue o
Gimme one chance, I go love you o
'Cause I be strong man with muscle o
Say my love no get part two, oh
Two, oh, two, oh, two, oh
Give me that chance, make I get to know ya (Get to know ya)
Give me that look, I go give you right back
Open up your heart, make you fall in love
I go show you to the world, no go keep it on the low

[Pre-Chorus: Burna Boy & R2Bees]
You no go believе the type of memoriеs I go give you
Na sɛ mehwɛ w'anim a, wofeeli me, ma mendɔ wo
[Chorus: Burna Boy & R2Bees]
My baby
I'd like make you my baby
Fa w'adwen ma me ɛ, my baby
My baby, my baby, my baby
My baby
I would like make you my baby
Fa w'adwen ma me ɛ, my baby
My baby, my baby, yeah-yeah

[Verse 2: R2Bees]
Met this girl up in the club wey I hook up ask ein name o (Hook up ask ein name)
She move too sexy with the body wey she don maintain (Body wey she don maintain)
African lady, as I dey touch, she never dey complain (She no dey complain)
Make we do some dancing, she throw that thing on me (Baby, throw it mad)

[Bridge: R2Bees]
She dey make I dey go
She dey make I dey go crazy
She dey make I dey go
She dey make I dey go crazy

[Chorus: Burna Boy & R2Bees]
My baby
I'd like make you my baby
Fa w'adwen ma me ɛ, my baby
My baby, my baby, my baby
My baby
I would like make you my baby
Fa w'adwen ma me ɛ, my baby
My baby, my baby, yeah-yeah
[Verse: Burna Boy & R2Bees]
E be you I dey pursue o
Gimme one chance, I go love you o
'Cause I be strong man with muscle o
Say my love no get part two, oh
Two, oh, two, oh, two, oh
Give me that chance, make I get to know ya (Get to know ya)
Give me that look, I go give you right back
Open up your heart, make you fall in love
I go show you to the world, no go keep it on the low

[Pre-Chorus: Burna Boy & R2Bees]
You no go believe the type of memories I go give you
Na sɛ mehwɛ w'anim a, wofeeli me, ma mendɔ wo

[Chorus: Burna Boy & R2Bees]
My baby
I'd like make you my baby
Fa w'adwen ma me ɛ, my baby
My baby, my baby, my baby
My baby
I would like make you my baby
Fa w'adwen ma me ɛ, my baby
My baby, my baby, yeah-yeah