P-Square
No Time
[Intro]
No time eh
Na Bracket ile
Ape Planet, Dekumzy le
Peter and Paul dey don kolo eh
Na, na no time eh

[Verse 1: Vast]
That's why I say make I yarn tori eh
The thing, the thing wey dey vex me eh
Na the same thing wey dey vex you eh
For this world, the good dey die
And for the bad, na dem dey survive
See I don try make I ask God why
E come be like I dey waste my time


[Pre-Chorus: Vast]
Oya everybody make una dey jolly eh
Make una throw una hands in the air
If you wan do good, make you call God eh
Without him, some people go scatter your brain

[Chorus: Vast]
Na this thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh
This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh eh
I say na this thing dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh
This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh eh
[Verse 2: Smash]
Na this thing dey make me kolo eh
Better thing, better thing no dey last eh
If you dey hear me no doubt me eh
Believe me that na true tori eh
Walahi, everybody no time heh
See out name na the Bracket ile
Before we do dancehall Happy Day
But we don comot with Yori Yori eh


[Pre-Chorus: Smash]
I say everybody make una dey jolly eh
Make una throw una hands in the air
If you wan do good, make you call God eh
'Cause without him, some people go blow off your brain eh

[Chorus: Bracket & (Rudeboy)]
Na this thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh
This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh eh
I say na this thing dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh (wey dey make me eh)
This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh eh, na this thing wey dey make me kolo eh

[Verse 3: P-Square]
Chai!
Shey una dey see (una dey see)
As Peter and Paul and Bracket e dey don dey go (dey don dey go)
I remember when we do Igbedu, Last Nite, and then don kolo
Dem say, we know sabi sing eh
Dem say na only dance we dey dance eh
We come bring back Bizzy Body eh
Temptation dey say na copy copy eh
Na copy copy eh
We go back again
We bring Do Me and Roll It ile
With a good video wetin remain eh
[Chorus: Bracket & (Rudeboy)]
Na this thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh (chineke meh)
This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh eh (awo na meh eh)
I say na this thing dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh
This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh eh, na this thig wey dey make me kolo eh


[Bridge: Bracket]
Mmm mmm mmm
Iye, iye, iye, iye, iye, iye, iye, iye, iye, ahn, iye
Everybody eh
Iye, iye, iye, iye, iye, iye, iye, iye, iye, ahn, iye
Omo no time eh (no time eh)
Better thing no dey last eh (no dey last eh)
No time eh
Better thing, better thing no dey last eh
Na Bracket ile
Peter and Paul dey don kolo eh
Today na today
If e dey do you yori yori eh


[Pre-Chorus: Bracket]
Oya everybody make una dey jolly eh
Make una throw una hands in the air
If you wan do good, make you call God eh
Without him, some people dey take you dey play play
[Chorus: Bracket]
Na this thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh
This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh eh
I say na this thing dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh (kolo, kolo)
This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh eh
Na this thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh
This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh eh
I say na this thing dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh
This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh eh
Na this thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh
This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh