The Suitor

4 ContributorsThe Suitor Lyrics[Intro]
So!
SoLiD

[Verse 1]
The answer wey I get na "who are you?"
She say my daughter no go gree for you
Shey you come ask for her hand too
Your looks are unrefined your style is crude
I tell her make she take another look
Dem no dey use the cover judge a book
Me and your pikin no fit get issues
I too good like a pair of Nike shoes
Remember incase you don forget o
Fine boy no be fine pocket o
Every mallam perm him kettle
No look say I come from ghetto

[Refrain]
You don forget o
Fine pocket o
Perm him kettle

[Chorus]
As you see me so
I no like to halla o
I no dey bother o
I no like to halla o
I hate wahala o
I no like to halla o
I no dey bother o
I no like to halla o
I hate wahala o

[Verse 2]
Can’t you see the glory?
I be no want make I cut my button
Wetin dey my neck go make you blurry (I hope u dey see see see)
Not all that glitters na who talk am?
No be fugazzi you fit check am
Small body but I wear giant
This Goliath na Obi stone am
Everything new got to keep it cha cha
London way no going back Osapa
Raba dey you no go ever sapa

[Refrain]
You don forget o
Fine pocket o
Perm him kettle

[Chorus]
As you see me so
I no like to halla o
I no dey bother o
I no like to halla o
I hate wahala o
I no like to halla o
I no dey bother o
I no like to halla o
I hate wahala o