Flavour
Wake Up
[Intro: Flavour & Wande Coal]
Comment tu t’appelle
Wande Coal, Mr. Flavour eh
Comment tu t'appelle
Wande Coal, Mr. Flavour eh
Break it, hololo
Masterkraft on the beat
Hololo
Flavour
Break it, hololo
Wande Coal
Hololo, hololo (oyonima)
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo (Wande Coal)
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo (oyonima)
Hololo, helele, hololo


[Verse 1: Flavour]
Everybody celebrate
This na the dance to dey jolly dey
As we don dey dominate
So omoge show me your figure 8 (roll am, whine am)

[Pre-Chorus: Flavour]
If you get money eh (get money eh)
My brother make una dey jolly eh (dey jolly eh)
See this life, e no get part two eh (part two eh)
Oh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh)
Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it)


[Chorus: Flavour & Wande Coal]
Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up
Mr Flavour, Wande Coal dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up eh
Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up
Mr Flavour, Wande Coal dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo (Flavour)
Hololo, helele, hololo (Wande Coal, dollar)
Hololo, helele, hololo (spending money in dollar)
Hololo, helele, hololo (oyonima, dollar)
Hololo, helele, hololo (spending money in dollar)

[Verse 2: Wande Coal]
I love your baka ehh, the way you winding up on me
The way you dey buga ehh, baby shakie your something
Ebelebe, ebelebe, this girl is killing me, ebelebe
Chineke meh, ebelebe, this girl is killng me, ebelebe


[Pre-Chorus: Flavour]
If you get money eh (get money eh)
My brother make una dey jolly eh (dey jolly eh)
See this life, e no get part two eh (part two eh)
Oh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh)
Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it)


[Chorus: Wande Coal & Flavour]
Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up
Mr Flavour, Wande Coal dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up eh
Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up
Mr Flavour, Wande Coal dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo (dollar)
Hololo, helele, hololo (spending money in dollar)
Hololo, helele, hololo (dollar)
Hololo, helele, hololo (spending money in dollar)

[Outro: Flavour & Wande Coal]
Comment tu t'appelle
Wande Coal, Mr. Flavour eh
Comment tu t'appelle
Wande Coal, Mr. Flavour eh
Break it
Masterkraft on the beat
Flavour
Wande Coal
Je kan mo
Je kan mo
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it)
Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it)
Mixing Zeeno Foster
Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it)
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo (this kind of flavor dancing)
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo (Flavour)
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Oyonima