đ„ Earn $600 â $2700+ Monthly with Private IPTV Access! đ„
Our affiliates are making steady income every month:
IptvUSA â $2,619 âą PPVKing â $1,940 âą MonkeyTV â $1,325 âą JackTV â $870 âą Aaron5 â $618
đ” 30% Commission + 5% Recurring Revenue on every referral!
đ Join the Affiliate Program Now
[Intro]
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
[Verse 1]
This is another story oh, from my one
Make I tellâ
youâ
wetin happen forâ
Abule
'Bout this big party inside myâ
Abule
I went there with my bestfriend Kunle
Kunle dey there withâhimâgyalfriendâShile
Ghetto gyals themâdey like Takasufe
Soâmany pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everyting yapa, everyting dey
[Pre-Chorus]
Ah, oshe
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw away
Omo se gobe
We just havin' fun
We wan' carry on
Crazy gyals like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
[Chorus]
That's why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
That's why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
[Post-Chorus]
Go
Go
Go
Go
[Verse 2]
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way, to Niger Delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal'em nuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go
[Pre-Chorus]
Ah, oshe
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw away
Omo se gobe
We just havin' fun
We wan' carry on
Crazy gyals like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
[Chorus]
That's why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
That's why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
[Post-Chorus]
Go
Go
Go
Go
[Outro]
Go
Go
Go
Go