Tekno
Ekaette
[Intro: Tekno & Iyanya]
Ekaette love to dance
Baga hmm
Mmmm zaga
Baga hmmm
Ekaette love to dance
She a baga
Gospel on the beats and Tekno
It's Iyanya


[Verse 1: Tekno & Iyanya]
I follow her to Calabar
Down to Ogoja
Say she score like kaka
Dribble like Okocha
All the girls dem me yobo
She Lionel Messi
Bad girl, she dey dribble
No dey show no mercy
Ekaette love to dance
Hmmm, dance dance dance dance
She say make I give am chance
She want to, want to
Follow me wait o, wait o

[Verse 2: Iyanya & Tekno]
Lord have mercy
Girl wey dey dribble pass Messi
She know what to do absolutely
She kills me, with her beauty
Me like the way she no waste time (waste time)
The way she pass me the waistline (waistline)
‘Cause she know say me on time (on time)
Online, she consign
Give it to me oya
Oh my God oya
One touch oya
Ekaette love to dance
Put a badman, a chance
The other men, dem wan chance, wan chance
Ekaette love to dance
Like a this, like a that (dance)
She say make I give am chance
Call me Scooby Doo
And I dey move it


[Verse 3: Tekno & Iyanya]
Call me a militant
Call me a soldier
As you see me, me no bother
Tekno, Gospel and Iyanya
E don dey sweet moving further
Just to go down low low low
Low low low low low low
Ekaette love to dance Etighi
Ekaette love to dance, do the Azonto
Ekaette love to dance Alanta (Alanta)
The dance she don't know oh
But she like am
Ekaette love Iyanya, Kukere, kukere, kukere
She love D'banj, Oliver Twist
Ekaette love P-Square, you must to chop my money
She like Davido, 'Ma dami duro
She like Wizkid, Ah na na na na, holla at your boy
Even Naeto C, Omo I bad o
W4, Like father like son
Mr Rayce, baby go baby baby go
2Baba, Ihe neme ebelebe nya ro
Tillaman, Ade abe ni koma roll
It’s Iyanya

[Outro: Iyanya]
Girl I promise if you test me
You will love me
It's Iyanya
Triple MG pon this