[Intro]
It's Mystro on the beat, baby
Eh eh eh
Slim Daddy
E-Money
KCee!
[Chorus: KCee]
Dem go hear word oh, eh
Dem go hear word oh (Dem go dey hear)
Dem must to hear word oh (I say dem go hear)
Dem go hear word oh
[Verse 1: KCee]
Sharp girls on the dance floor
Play the music dem dango (Dunno)
My rude girls dem a jango
Nobody can test when we come through
Shey you dunno dunno o
Plenty things you dunno o
Ai, see me just dey fly like this
Thank God for the life I live
Who I be?
Wetin be this?
Wey Baba God dey bless me like this
Hear the gbedu with the baseline on it eh
Based on logistics, pakara to this
[Hook: KCee]
Gra-ga-ga-ga-ga-ga-ga-ga-gan
Langanza
Dem go hear word
E-le-le-le-le-le-le-le-le-le
Kokose
Them go hear word oh
Eh, dem go hear word o
Eh eh eh
Dem must to hear word o
Ooh wee, eh
Dem go hear word o
[Verse 2: Tekno]
Slim Daddy
When the gbedu enter dem dey feel am oh
Ukwu atoka ka mmanya o
When the gbedu drop o, dem dey feel am oh
Amaka come make we shokoto
Unu ga egbu mmadu eh eh
Na wetin she tell me
Unu ga egbu mmadu eh eh
My brother you go kill person
Na wetin she yarn me
Oh yeah
Unu ga egbu mmadu eh eh
My brother you go kill person
Na wetin she yarn me
Say baby pause and rewind eh
Baby girl I like the way you whine eh
Anything you want you can have it
Talky talky talky you go ride it
[Hook: KCee]
Gra-ga-ga-ga-ga-ga-ga-ga-gan
Langanza
Dem go hear word
E-le-le-le-le-le-le-le-le-le
Kokose
Dem go hear word o
Eh, dem go hear word o
Eh eh eh
Dem must to hear word o
Ooh wee, eh
Dem go hear word o
[Outro]
Who I be?
Wetin be this?
Wey baba God dey bless me like this
Hear the gbedu with the baseline on it eh
Based on logistics, pakara to this
Gra-ga-ga-ga-ga-ga-ga-ga-gan
Langanza
Dem go hear word
E-le-le-le-le-le-le-le-le-le
Kokose
Dem go hear word