Mr Eazi
Detty Yasef
[Intro: Mr Eazi]
It's your boy Eazi
Zagadat
AD, turn up the volume

[Pre-Chorus: Mr Eazi]
Nowadays girls wanna have fun
Drinking, smoking weed on a daily
Steady mix the lean with the Bailey's
Them no dey hear word
Them no dey hear word
Nowadays girls wanna have fun
Steady private trips on a daily
(It's your boy Eazi)
You go see everything for the Snapchat
Dem no dey wear bra, dem no dey wear pant

[Chorus: Mr Eazi]
Detty yasef
(You no dey see)
Detty yasef
(You no dey see)
Detty yasef
(You no dey see)
Detty yasef
[Verse 1: Mr Eazi]
Me I no go lie say I like bum bum
So when I step up in the club make you give me bum bum, ha
Make you give me bum bum
Am sorry to the girls wey no get bum bum, yeay

Weto mami
Ene yeden shake mammi
Ene yeden wesu mammi
Ene yeden sesi mammi
Sesi mammi

[Pre-Chorus: Mr Eazi]
Nowadays girls wanna have fun
Drinking, smoking weed on a daily
Steady mix the lean with the Bailey's
Them no dey hear word
Them no dey hear word
Nowadays girls wanna have fun
Steady private trips on a daily
(It's your boy Eazi)
You go see everything for the Snapchat
Dem no dey wear bra, dem no dey wear pant

[Chorus: Mr Eazi & Falz]
Detty yasef
Bad guy is in the building by the way
How situation is getting nowadays
Detty yasef
(You no dey see)
I just can't believe my eyes
Detty yasef
So so dangerous, just imagine
(You no dey see)
Detty yasef
[Verse 2: Falz]
Ah, check
I can't believe my eyes oh eh God
I see many girls that are getting really wayward
They want to high, they are seeking elevation
Them no dey sick but they're taking medicaton
Yesterday night I was with a dope chick
Say she got a nose bleed sniffing Evo-Stik
Baby all you do is drink and blow trees
Is that white powder am seeing on your nostrils
Omo yen sweet gan, o wole pelu speed gan
O ti sare bere mole, f'owo so'ri big john
She say I will dokes you if you smoke too
I will let you put my weave on if you sniff on
Alakoba I can see they send you
I can still help you if you can still be gentle
She don light claro, she don peff small
I didn't even knew she has even taken refno

[Verse 3: Mr Eazi]
Mummy say make I look sharp oh
Emere dey, make I look sharp oh
Manager say no dey lose guard oh
Better check the phone, them go fit wande coal you oh

[Bridge: Mr Eazi]
She say let's be high and let us get farther
Ah, she say Eazi papa p na let us get farther
She say she dey like it real make I no use condom, hmm
[Pre-Chorus: Mr Eazi]
Nowadays girls wanna have fun
Drinking, smoking weed on a daily
Steady mix the lean with the Bailey's
Them no dey hear word
Them no dey hear word
Nowadays girls wanna have fun
Steady private trips on a daily
You go see everything for the Snapchat
Dem no dey wear bra, dem no dey wear pant

[Chorus: Mr Eazi]
Detty yasef
(You no dey see)
Detty yasef
(You no dey see)
Detty yasef
(You no dey see)
Detty yasef
(You no dey see)

[Pre-Chorus: Mr Eazi]
Them no dey hear word
Them no dey hear word
Steady private trips on a daily
(It's your boy Eazi)
You go see everything for the Snapchat
Dem no dey wear bra, dem no dey wear pant

[Chorus: Mr Eazi]
Detty yasef
(You no dey see)
Detty yasef
(You no dey see)
Detty yasef
(You no dey see)
Detty yasef