Mr Eazi
Pamela
[Krizbeatz]
World way!
Ladies and gentlemen (it's Krizbeatz the drummer boy)

[Mr Eazi]
It's ya boy Eazi
Zaga what, Zagadat

[Vanessa Mdee]
Vee money on the track yeah

[Mr Eazi]
Pamela don't leave me hanging
E be for you love wey I dey wait ooh
Anything I do oh
Baby forgive oh
Pamela don't leave me hanging
For your love wey I dey wait ooh
Anything I do oh
Abeg make you forgive me oh

Pamela don't leave me hanging oh-ah
Make you forgive me oh-ah
Pamela don't leave me hanging oh-ah
Pamela make you forgive me oh-ah
I want to be your number one
Number one oh-yeah
Tell me make I carry gun, I carry gun oh (zagadat)
Baby me I say unto you (oh baby)
If I man no get sin make he throw the first stone
I say unto you (oh baby)
Come and come and follow me go
E be you be my oyoyo
Baby make you never leave me solo
If you leave me I go kolo
I promise not to ever do like goat oh, yeah

Pamela don't leave me hanging oh
E be for your love wey I dey wait oh
Anything I do oh, baby forgive oh
Pamela don't leave me hanging oh
E be for your love wey I dey wait ooh
Anything I do oh, abeg make you forgive me

Pamela don't leave me hanging oh-ah
Make you forgive me oh-ah
Pamela don't leave me hanging oh-ah
Pamela make you forget me o ah

[Vanessa Mdee]
Baby you dey make my life uneasy
Walking in the streets I feel so sleazy
You hanging up with Aisha, Fatima
All of them know each other and they know me
What are you crazy? Maneno ya watu nauongo uongo
Shobo za insta na longolongo, sikutatkii tena, oouh no no
Maneno ya watu nauongo uongo
Shobo za insta na longolongo, baba, baba, baba
Unanidanganyaa
[Mr Eazi]
Pamela don't leave me hanging oh
E be for your love wey I de wait oh
Anything I do oh
Baby forgive oh
Pamela don't leave me hanging oh
E be for your love wey I dey wait oh
Anything I do oh
Abeg make you forgive me oh, oh-ah

Pamela don't leave me hanging oh-ah
Make you forgive me oh-ah
Pamela don't leave me hanging oh-ah
Pamela make you forgive me oh-ah