Mayorkun
Fall in Love
Intro

Classical Boy ( Shabalistic )

Mixnaija Entertainment

Ye Seri Makaburi
Oh Ye Ye Ye Mayorkun Baby ( Its Killertunes )

TClassic

We used to play Hide and Seek, it was so Romantic

And anytime you leave me girl e dey always be like say I sick ( o lo lo lo lo )

She’s just 19, and She dey burst my thing

She be the only girl wey go fit gimme that kind thing ( Oh Ye Ye Ye )
Tell me something wey me i nor know, if love nor be so girl

There is wahala ( there is wahala )

And your father sef na old soldier baby

If i go pass my boundary o, there is wahala ( there is wahala )
I nor fit lie for you, I don fall in love baby ( Baby oo )

I don fall in love, and anything i go fit buy for two

I don fall in love baby ( Baby oo )

See But your mama dont want us to be, your daddy dont want us to stay

See, can't get you out of my head

See your mama dont want us to be, your daddy dont want us to stay

E dey do like make we run awayyyyy

Mayorkun

She say, look at mi

I nor be that kind person

Me i nor dey beg person, on this kind matter o

Ka to wi ka to fo mummy, the girl don grab my thing

Oriburuku back to sender, pass me my lighter ooo ooo
Your mama don warn me say
Say make i nor gbeff again

Say if she nor look my face

There is wahala ( there is wahala )

Girl come tell me say, Say make i nor talk to bae

Say if i go fall for them

There is wahala ( there is wahala )
See i don dey trip for you, i fall for you

You push me to the wall, babay oo ( I don fall in love )

Alatishe lo ma atishe arare, ife re lo cover me oo baby oo ( I don fall in love )

( TClassic )

But your mama dont want us to be, your daddy dont want us to stay

Baby oo ( I don fall in love )

See your mama dont want us to be, baby oo ( I don fall in love )
She say, Tell me something wey me i nor know, if love nor be so girl
There is wahala ( there is wahala )
( Mayorkun )

Alatishe lo ma atishe arare, ife re lo cover me oo baby oo ( I don fall in love )

Teeq Mix
Classical Boy

Look at me, i nor dey like jonze person

See if i want tell person, i tell am say
Classical Boy

Look at me, i nor dey like jonze person

See if i want tell person, i tell am say
Say, i nor dey like jonze person

See if i want tell person, i tell am say
Look at me, i nor dey like jonze person

See if i want tell person, i tell am say

Classical Boy
Classical Boy