Anonymous
Return Of Pablo
Show me love today no love tomorrow
I will find a way to minimize ma sorrow
If I die, I'll levitate to the sky
Verse

Nobody knows tomorrow Nobody knows today too
If people knew tomorrow, nobody go like to go school
De people wey dey teach u don't even do what they teach u
The way dat life go play you, like e dey play six me ludu
Living hand to mouth you no even go fi do susu
Dey only want your votes, even if they must deceive you
Dey make u touch ur toes so de devil fi to beat u
)mo ntie wo kasa oo 3no nti na aba saa
Dem no dey see ur tears, to even lend you a tissue
Some people no dey work everyday Lord I need u
I no dey see sweat wani help wey make I give you?
Someone dey clear in throat, am sorry if I diss u
If I no muster courage propose to the girl am into
How I fi tell the kids stories of places I've been to
U wanna stay behind then a crippled man will lead u
I no dey talk ma mind merhn am tryna clear an issue
But I know nobody go ask me say wat do we do
I can hear your thoughts and I don't believe you
You pray for open doors but ibi greed dey lead you
I no dey need applause, later u go do me juju
I no dey fear ur gods, I no dey fear your voodoo
Already know your source and I set a trap for u too
So if you fall inside, Don't ask me merhn how could you
You already know ma answer,merhn I told u
Today I feel alive Cos I prayed in the night
Am here wid a fist , and u pursue wid a knife
Gave ma mama a kiss , and I left for the fight
Make u no dey miss me , pray I come back alive
Make u jx dey wish say I come wid a prize
Or some salt and some oil and a bag of rice
Something we can eat , a way we can survive
First u get the money,and then u get the power
And then u get the girls coming to you every hour
When u buy a car, easy to take off a bra
You think I dey lie, u no dey live in Accra
I survived religion u still worshipping Ra
I come from a region we think we in a bar
We claim we independent, we claim we've really come far
Unaware we in prison, unaware of the bars
Smoking plants drinking wine and turning the cups
The day that I die, throw balloons in da sky
And sing for me this song, I believe I can fly